I have laugh all over my face writing this article. Naija people have come with their rumours. What we are hearing now is that a prophesy coming from Prophet T.B Joshua says that "many people will die on 2go mobile chat today, globally".
Kai. Nothing we no go hear. We have tried to verify this gist, but nothing solid yet. They said winch people would take over 2go today and spread demons. Hmmmm.
But any way which way, am sure 2go mobile chat would be a quiet zone for a while. Nobody wan kpai.
8 comments:
Wetin dey apen self 4 naija piple dey say na 2day some say na 2morow nawa o naija people stop dis rumour abeg o
Taaaaa noting dey happen any which way men go 2go after all we are good to go.lol. But on a 2nd tot make we abide on dis news just 4 2moro
haba pple wetin b dis trash for abeg!!!!!!!!!!! Stupid useless prophesy, na so we hear say phone number dey kill nw na 2go dey kill!! Stupid madness, sha me go do my tin as me don dey do am ntin dey appen i dey kampe!!!!! En abeg if u dey among pple wey dey spread dis rumour stop abeg!!!! I carry God beg u!!!
If all of us stay offline 2mao,how we wan take no say na true or false? I go do all nyt 2day online xo dat if i die, una go no say na true bt if i no die, den na Wash.
If God actually told TB Joshua this,It will surely happen,But if its a lie and rumour against the man of God,God will authenticate himself and his words.Thats it
Kai! C as peepz jst rumour dix tin evwiwer anyway ntin apnd cos i jst loggd out of 2go nw xo all deze rumour nah lie
i dey 2go. if you dey 2go i beg add me 4 chat "ykelvin"...anybody wey wan die go die buh as 4 me death is not my portion.... flex looor jooor.
mek una jst de tok abt oda ppl fogetin oda ppl de tok abt also. Try mek ur heven time don de nearli pass.Jesus is d ans
Post a Comment